Banky W – Blessing Me (OFFICIAL MUSIC VIDEO)

** Note ! Beatz Nation App users need the youtube app installed on their phones to play videos. Enjoy the video !.

Song produced by: Masterkraft
Song & Screenplay/Concept Written by: Banky W
Video Directed by: Banky W & Clarence Peters
Choreography by: Kaffy & iMagneto Dance Company
Produced by: EME/Capital/PSA

Instead of focusing on a fire incident in his house last week or on the damage and what was lost, Banky W chooses to celebrate the fact that God has once again saved his life.

BLESSING ME (Lyrics)

Chorus:
Thank You cuz You keep on Blessing Me
Keep on blessing me, keep on blessing me,
Keep on blessing me
Thank You cuz You keep on blessing me (2x)

Verse 1:
And when I step in di place and I look like a star
Say, them go Say I dey do Shakara
Enemies them a see me den wann do me Jaga Jaga
Omo I’m not moving I’m adjusting my agbada eh eh

Do you like what you see
No need to dey jealous me
It’s Baba God blessing me
I go lift up my voice and sing yeah

When people see me, they ask me say
Wetin dey make me shine everyday
Na Baba upgrade me, I elevate
I elevate, I elevate
Enemies surround me, dem don dey hate
Dem no fit touch me, Covered by grace
Na Baba Upgrade me, I celebrate
I celebrate… thank you cuz you keep on Blessing me

Verse 2:
Me don’t want no trouble, me no want wahala
But if you try to jam me, you will jam palava
And if you try to harm me, you will never prosper
Oh no… I say you will never prosper
They don’t know the way and they don’t know the how
NO WEAPON FORMED… Omo you should know this by now
And if you’re feeling me, then you can sing it louder
Sing it louder
Will you lift up your voice and sing

When people see me, dey ask me say
Wetin dey make me shine everyday
Na Baba Upgrade me, I elevate
I elevate, I elevate
Enemies surround me, dem don dey hate
Dem no fit touch me, Covered by grace
Na Baba Upgrade me, I celebrate
I celebrate… thank you cuz you keep on Blessing me




Share this post!